![]()
(Verse 1)
Everyone going through
something no be say only me
get something, for my head
As long as my heart is
pumping just believe say joy
is coming, in the morning
Sugbon lo oni, alagba o ejo
e sha adurami fun mi, pray
for me make the work of my
hand prosper
Anywhere wey i pour water
make seed start to grow oro
otito take it day by day
(Chorus)
Sha ma rora, when the storm
is over i go raise my shoulder
Power me like solar oladamola
(Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya lo
gba but until then, i take it
day by day
(Verse 2)
Opportunity show up everyday go
get that money go get that babe
When things are bad when things
are shaky omo aye no go frown
face
Stand up ti were bo, oni bi ose
je but you can’t give up, allow
yourself to grow ooo (okay),
All my neck is diamond, awon
temi ton danyon mo, on my wrist
is a rude stone, all the grils
them go low, emi vado that guy
no dey show love
I dey show love but i dey keep
am on the low, uncle k simisola
kanipe
(Chorus)
Sha ma rora, when the storm
is over i go raise my shoulder
Power me like solar oladamola
(Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya lo
gba but until then, i take it
day by day
(Outro)
Hopefully i’ll get to say mama
i buy you house, Hopefully one
day papa i buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am
bere fun, ore ofe ki adura gba
Added by
lyrics africas
WRITE A COMMENT
WRITE A COMMENT

No comments yet