Loading

(Couplet 1)

Oh baby tell me what
It is u want abi e be
real love or more and
if i dey i no go wan comot

Wey e go be like say And
e go be like love potion
I go want make you do me
Sufree sufree, Dnd only
You wey disturb me

Only you wey fit me things
Like this you be only one

(Pont)

Your matter carry me go
Places Whey i never go
Badbelle get so many bad

Things they, make i dey
your body tatoo, shu bi do
bi do ba do oh aaah

(Refrain)

Faraway no fit go faraway
From you, that be the reason
I go want to dey dey beside
you cause e sweet pass sukus
And you know i’m into you

araway no fit go faraway
From you, that be the reason
I go want to dey dey beside
you cause e sweet pass sukus
And you know i’m into you

(Couplet 2)

I fit die untop your matter
The love strong like mufasa
No retreat no surrender only
you only you wey i want

Ooh aaah this your love, di
carry me go far away i feel
the heat in my soul ooh aah
If na fire i go burn no delay

(Pont)

Your matter carry me go
Places Whey i never go
Badbelle get so many bad

Things they, make i dey
your body tatoo, shu bi do
bi do ba do oh aaah

(Refrain)

Faraway no fit go faraway
From you, that be the reason
I go want to dey dey beside
you cause e sweet pass sukus
And you know i’m into you

araway no fit go faraway
From you, that be the reason
I go want to dey dey beside
you cause e sweet pass sukus
And you know i’m into you

Added by

lyrics africas

SHARE

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *