![]()
(Couplet 1)
I’m fortunate to dey dey for
Your midnight thoughts eggovin
Angelina, nobody wey see you no
Dey fall like crop my beautiful
ballerina
This is no ordinary flex, when i
See you i can’t look away, let’s
conjugate i no fit wait huuum
Light it up, light it up, light
it up step, in the room and you
Just light it up life is short we
Are dust gimme love At any cost
any damn condition
See your affection na wetin i want
You dey my prayer for church on
Sunday, na holiday me and you
Suppose dey alele lead the way
Make we go my love lolo
(Refrain)
Shoma wa kajo gbe oh baby angelina
Your are the sweetest thing i know
Oh baby angelina
Body dey do me some way oh baby
Angelina, Your are mi medicine my
Love, oh baby angelina
Shoma wa kajo gbe oh baby angelina
Your are the sweetest thing i know
Oh baby angelina (Oh baby angelina)
Body dey do me some way oh baby
Angelina, Your are mi medicine my
Love, oh baby angelina
(Couplet 2)
Angelina sent from heaven i’m ready
Now, i no fit wait one more second
Will you Pleas say yes to my question
Before you make a man kolo
Baby, i don’t wanna play no games (eh)
Give you my heart (eh) everything i live
For, my lady ndema d’ona gb’asiri
But i no hear wetin dem dey talk
I’m so glad that i listened to god
I’ll love you now and twice on sundays
Na honeymoon me and you suppose
Dey alele lead the way make we dey
Go church
(Refrain)
Baby, s’oma wa ka jo gbe ? Oh baby
Angelina, Your are the only one i really
Know Oh baby angelina
See my body don dey do me someway,
Oh baby Angelina, promise me say this
Thing na forever oh baby angelina
s’oma wa ka jo gbe ? Oh baby angelina
Your are the only one i really Know oh
Baby angelina
See my body don dey do me someway,
Oh baby Angelina, promise me say this
Thing na forever oh baby angelina
Added by
lyrics africas
WRITE A COMMENT
WRITE A COMMENT

No comments yet