![]()
(Intro)
When it comes to
Class I be teacher
Chop this life make
E no chop you, my nigga
Half a million dollars when
I smile for the picture
That’s why I don’t put no
Ice in my liquor
(Couplet 1)
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle
Mo k’owo s’oke but
I no see their hand
Mo ni ko jeun s’oke but
I no see your hand
Higher, higher, eh, make devil shake
How I go know say you dey there
If I no see your hand, are you jonzing?
Are you jonzing?
Oni gbese, gudu gudu meje meje
I chop akara where moin moin no dey
As long as e full my belle, me I’m okay
Vanity, everything na vanity
As I see say money dey
Vanity full my head
(Refrain)
Bundle, bundle
Bundle by bundle
Bundle, bundle, bundle
Bundle by bundle
Lion no dey humble for jungle
Me, I just dey do as I wan do
Get my cana from Toronto
Je ko ma lo jumbo by jumbo
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle (x2)
(Couplet 2)
O do mo tun gba, today na today
Small thing wey dem see
Won tin kigbe, mo gbe
Never too late, fajil oshel
Ita mo wa a ti pe, tin mo sun’le
Takasufe, where the ballon dey?
Do anyhow as long as na me dey pay
Emi fe jaiye today, emi fe jaiye
Why you tell another person
Wetin I tell you? Always like
To say the truth and shame the devil
No dey for all that kind level ’cause
I no get time for the people
Wey too dey wuru gbon lenu
Emi, Mr. No Gbo Nothing
I no dey hear you
100,000 people when
I pull up for the venue
Why e be say I still dey
Hustle welu welu
When I get money
Like Tony Elumelu
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle (x2)
Mo k’owo s’oke but
I no see their hand
Mo ni ko jeun s’oke but
I no see your hand
Higher, higher, eh, make devil shake
How I go know say you dey there
If I no see your hand, are you jonzing?
Ogbeni, igbe mi l’onko
‘Cause when we throw the money
We dey throw am bundle by bundle (x2)
(Outro)
Bundle, bundle
Bundle by bundle
Bundle, bundle, bundle
Bundle by bundle
Added by
lyrics africas
WRITE A COMMENT
WRITE A COMMENT

No comments yet